Thursday, September 12, 2013

Make we laff small abeg...
If u are a man and u wan2 live long, pls dnt go near ur woman's phone unless u hav shock-absorbers­­ like me. I just got home now and met my neighbour(Emeka­­)crying like a baby,then we got talking.

Me: Mekus wetin happen now...who die nau???

Emeka: Bros na Amaka o

Me: chizoooooosu!!!­­amaka don die????

Emeka: my brother had it bn she even die sef I no go cry...dis girl has finished me ooo

Me: oya pls calm down and tel me wat happened

Emeka: Can u imagine Amaka dat av bn paying her school fees up2 her final year now use idiot 2 save my name in her phone....

Me: mshhhhhhhhhhh na d idiot dey pain u??? even makin u cry? U get time my broda...

Emeka: Bros no be d idiot dey pain me,d tin is dat my own idiot is idiot number 18

Me: hmmm my broda manage d idiot nau,afterall my own girl dat i wan to marry use Evangelist David 2 save my name in her phone...

Emeka: (laughing now) na waoo atleast dat one is even beta...

Me: shut up! Wen I scrolled d phone further I saw 3 other evangelists(Ibe­­,Timothy and JacoB),then 2 pastors(Mike and Anthony),and den 4 Apostles(Chidi,­­Samuel,Mike,Gr­e­g),den 2 Rev(Chika and Ifeanyi)and then one bishop Francis....
Emeka: hahahahahahaha may be dat bishop is d general overseer of her heart and u be ordinary branch pastor!!!! hahahahaa=)) abeg no laugh alone share with your friends.

No comments:

Post a Comment